![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
iyanya - love & trust lyrics
mad ohh
original
i let bygones be bygones
’cause i no wan use my gun
i thought you were the right one
oh well i guess i was wrong
you dey always give me stories
but na you wey i dey high like kpoli
and everybody told me
i go dey form agidi eh
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na lovе i love, na trust i trust, na love i love)
na lovе i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
na love i love
na trust i trust
but e land me for c+n+l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
na love i love
na trust i trust
but e land me for c+n+l
do my head like say photo
na from clap wey dance dey start
wetin i no do for you
cut off all my girls for you
got me feeling like fool, i’m confused, is this you?
wetin i go do for you
sha bi di bi di du
sha da da da da da da da
oh da da da
strong head e no good oh
na only ke dey feel my pain right now
i thought you were here to stay
had it been i know
strong head e no good oh
na only me dey feel my pain right now
i thought you were here to stay (stay)
na love i love
na trust i trust
(na love i love, na trust i trust, na love i love)
na love i love
na trust i trust oh
na love i love oh
na trust i trust oh
Random Lyrics
- tankurt manas - legal* lyrics
- vannāh - pills & potions* lyrics
- earth farm - phased or bothered lyrics
- tanner adell - see you in church lyrics
- bellevue cadillac - lila lyrics
- froglord - army of frogs lyrics
- visionaryblue - state of mind lyrics
- bh (producer) - red blue and green lights lyrics
- the living tombstone & cg5 - welcome to fearville lyrics
- xorainzz - stu locked lyrics