
jago plvibxi - they dun know lyrics
(hook)
“argh”
they dun know
say ee done tey wey i done think of my home
many many bills wey dey pop for my phone
many many thing i done solve on my own
many many talk make them talk ee their own
eyes on the prize i dey pursue my own
step on the gas leg on throttle my bro
no love from me, soldier come, soldier go, soldier go
(verse 1)
why so soon
why so cruel
you do me bad
you do part 2
pass me to your friends, pass 1 pass 2
if you show me love, i go do times 2
spray you some hunnids, i’m a steeet tycoon
let me load your bank, let that sh+t go boom
55, for your bags, we do jimmy choo’s
i for, do all things
no be me, wey you choose
i wan chop your work, but i no get spoon
i wanna, say a word, but i no go school
10 out of 10 and she sabi cook
i wan chop the chef, after i chop the food
jago plvibxi, shey i be small person ni
anytime i go the bank them dey happy, when them see me
all of the girls them faint, anytime wey them see me
their boyfriends wan k!ll me, with jealousy
na you wey i want, na you no dey see me
everyday in my room, getting claustrophobia
i no holy, if i no see my baby, i smoke molly
can’t control it, can’t condone it
call my mommy, call my baby
make them save me, head is aching
eyes are raining, hands are shaking
lena save me, lena save me
(hook)
“argh”
they dun know
say ee done tey wey i done think of my own
many many bills wey dey pop for my phone
many many thing i done solve on my own
many many talk make them talk ee their own
eyes on the prize i dey pursue my own
step on the gas leg on throttle my bro
no love from me, soldier come, soldier go, soldier go
i no get time to dey run kata kata
if you off pant, mòmà nàwò yèn dàdà
i wanna get money pass my father
i no wan here an there with okada
na why i kneel down when i pray to messiah
life wey i choose, ee wan dey pass my power
kowà ní lò dope, if i no come de hammer
100 million quain, money wey i go shanfer
100 million quain, money wey i wan shanfer
(100 million quain, money wey i go shanfer )
Random Lyrics
- jeshi - love songs lyrics
- плохой певец (plohoi pevec) - боги 2.0 (gods 2.0) lyrics
- liza (jpn) - paralyzer lyrics
- die my will - homunculus lyrics
- h.e.m (fra) - tana lyrics
- .endrecheri. - mix juice lyrics
- 7eroy - cantaloup lyrics
- johnny foreigner - shipping (martin's session) lyrics
- sonic tea party - particular spoons lyrics
- kingstan - joromi lyrics