jasën blu - otojometa lyrics
ay, turn me up a lil bit on the microphone
rest in peace, bigtyme..
slow down, omo you don try
plenty plenty hustle, same ol’ life
igboro no dey smile for naija
na wetin man pikin go do
that’s why i sing to you
slow down, let’s play around
uhn, let’s play around
in case you need a reminder
omo this na jasën blu
so when your mind need to relax
i come to your rescue
so call your favorite oaps
pon di radio
make dem play dat jasën blu
pon your stereo
already you know
i be your brown shuga
when i get home
i’ma write a song about you now
when it comes to lovin’, it’s nothin
i got you more than enough
uh, and i keep it one hunnid
and solid never to fall
una wey believe in me
i got nothing but love
for your beautiful souls
ahh…una wey been wait for me
idobale n’mo wa o
mo ki yin
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down, aaahhh
jasen+i blu your padi
don dey for town, aaahhh
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down…aaahhh
jasen+i blu your padi
don dey for town….aaahhh
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down…aaahhh
jasen+i blu your padi
don dey for town….aaahhh
Random Lyrics
- bear1boss - remind me of her lyrics
- gomi (uk) - home lyrics
- luz mabel - cómo olvidarte lyrics
- elio toffana & toteking - dedo ˂3 lyrics
- robert angel - the fields lyrics
- yashna - shpendin' it lyrics
- vaughn monroe - let it snow, let it snow, let it snow (remastered) lyrics
- hostile groove - on a mission lyrics
- donice morace - wait til i'm gone lyrics
- agnes matsdotter - spritdränkta lyrics