
jay kenzy - injure you lyrics
kenzy yeah
people talking on my matter dem dey debate am
them dey vex seeing me anyhow like i be nuisance
non partic+p+nt try your luck on my stance (hmm)
give me one chance, i will give you something light!
no time ooh
give me one chance, am ah ride on
brought up from the ghetto
steady lowkey with my liquors
steady grinding, putting my cap on
little little am ah be a dragon (uh yeah)
girl i smell mentos
for your body i dey smell mentos (hmmm)
injure, injure
girlie me i go injure you
injure, injure
after one round i go finish you
injure, injure
girlie me i go injure you
injure, injure
after one round i go finish you
people wey dey form pablo men
them think say money go dey follow them
am a lonely kid with a big plug ten
ask all my n+ggas, they can tell (hmm)
money full pocket hundred percent
daily cashing all my shawty and my men
any obstacle òbàtà ọ̀sù then
bíkò hapụ maka, let’s go then
bíkò let’s go (bíkò lets go)
bíkò no go (bíkò no go there)
bíkò let’s go
injure, injure
girlie me i go injure you
injure, injure
after one round i go finish you
injure, injure
girlie me i go injure you
injure, injure
after one round i go finish you
injure, injure
girlie me i go injure you
injure, injure
after one round i go finish you
Random Lyrics
- flower cat - westwater wish lyrics
- sunny & the sunliners - please mr. sandman lyrics
- bill haley & his comets - me and bobby mcgee lyrics
- kamuran akkor - gülsün gözlerin lyrics
- psycho/skull kid - entropy lyrics
- diorvsyou - came a long way lyrics
- mr kay 63 - woza nana lyrics
- xtha - this is nonsense lyrics
- rastaclone - lombra lyrics
- jonna randen - en bitter mans visa lyrics