
jay kenzy - your body lyrics
hmm juju baby
dey call me johnikesh aah
kenzy
girl i’ve been working everyday just for your love
baby if you make me think twice girl i fall for you
many other girls they my dm but you i want
baby make you no blame me
make you no use me do gawoo
girl i no fit f+ck up for this your body wey i see
girl i no fit f+ck up for this your waist wey i see
girl i no fit f+ck up for this your body wey i see
girl i no fit f+ck up, girl i no fit f+ck up oh my god
so many many things wey dey bother me, but your body
girl na wetin i dey see every time yeah for my dream
shey you know say this kind loving way you give me na times two
i never see any girl wey go love me
girl like you do
your all i need, all i need
all i need
we want to party, monday to friday
all girls come my way, make we go fajii
we just wan party, monday to friday
all girls come my way, come make we fajii
how many times will i tell you say i no cheat on you
how many times will i tell you say i no be mumu
omalicha baby i dey beg you please no dey wine me
girl i no go fit lie you say na your body i need
girl i no fit f+ck up for this your body wey i see
girl i no fit f+ck up for this your waist wey i see
girl i no fit f+ck up for this your body wey i see
girl i no fit f+ck up, girl i no fit f+ck up oh my god
so many many things wey dey bother me, but your body
girl na wetin i dey see every time yeah for my dream
Random Lyrics
- suki goth - tanz/des/untergangs lyrics
- conjunto primavera - perdóname lyrics
- provoker - singing gun lyrics
- warren barfield - say it with your life lyrics
- sxmrxxt - 1149: revisited lyrics
- deathicex - p0xuй lyrics
- nine vicious - lola lyrics
- solstice (ar) - suffocation lyrics
- idrane - tellement lyrics
- rosie flores - goin' through the motions lyrics