
jfortune goodman - gngsu (god no go shame us) lyrics
gngsu
god no go shame us
goodman (jfortune)
easy life….
mr government uhhh
situation dey weigh people down
situation dey weigh people down
when dem say it’s a casting down
tell babylon make dem shut down
when dem say you no fit make am
tell babylon make dem shut down
stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
na so e go be na so e go be
na so e go be for we
money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
inflation inflating o
wetin concern god pikin
inflation inflating o
wetin concern god pikin
tomatoes don dear for market again
wetin concern god pikin
bag of rice na 200k
wetin concern god pikin
so far dey don break
anyi ga+eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga+eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
stylee stylee stylee stylee
stylee stylee stylee ah rum ba stylee
money dey dangote
na so e go be for we
joyful days happy days
na so e go be for we
power dey jehovah dey
na so e go be for we
tables dey fooduu dey
na so e go be for we
so far dey don break
anyi ga+eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga+eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga+eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
so far dey don break
anyi ga+eri (we will eat)
onye mere ya (who did it)
jehovah jireh
god no go shame us
selah
Random Lyrics
- dralingon - escuridão eterna lyrics
- jagged baptist club - tender cactus lyrics
- lplc - malam ini lyrics
- sons of raphael - nights are for love (main title theme from "étoile") lyrics
- radiograf - недостаточно (not enough) lyrics
- sueter7 - reconciliar lyrics
- officialjoel_le - hoo u feal like? lyrics
- marty stuart and his fabulous superlatives & marty stuart - a friend of mine lyrics
- belly gang kushington - four one lyrics
- sausageni - what you can't hide (remix) lyrics