azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jmp – koje lyrics

Loading...

coco is sweet chocolate is better oh
your life is sweet my life is better oh
you nor wan spend you wan get better oh

you nor wan think you wan get better oh
koje koje koje oooh
kokoje koje koje oooh
koje koje koje oooh
kokoje koje koje oooh

try to take a step you go make am ooh
one plus one equal to two ooh
people wey make am nor get two head
nor fold your hand enjoy yourself ooh
you nor think you wan get bigger ooh
i get money i get range over oh
they wan try me their life is over oh
bad belle make una look over oooh
monkey nor fine but he mama like am oooh
koje koje koje oooh
kokoje koje koje oooh
koje koje koje oooh
kokoje koje koje oooh

anha kojejeje koje koje koje oooh
anha broda man no food for the lazys
me nor fit talk and do nothing like a baby
every man wake up early i will be all
on my knees pray to my jesus early yo
cos dey be call me a waste of time
dey say my water nor go ever turn to wine no
this life be give me tough time ha broda man na god oh oh oh oh
if nor be god oh today man for dey no where no where
thank god for god oh everyday we dey koje
broda man the truth of the mata be say each
and everyday na jah blessings dey come my way hey
broad man he ah rocky dey pay ha every day we dey koje
koje koje oooh
kojejeje
koje koje ooo
everything go dey well well well
koje koje koje oooh
anha kojejeje
koje koje oooh
my life hey dey well well well
koje koje oooh
kojejeje
koje koje oooh
everything go dey well well well
koje koje koje oooh
ah kojejeje
koje koje oooh
my life hey dey well well well



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...