joana antunes - [bota d' intro] lyrics
[verse 1]
my baby dey confuse me o with her bum bum
wey she get a guy wey dey send her money from london
she dey see me like a “johnny just come”
when monkey dey work eh
baboon e just dey chop
[bridge]
me i go chop all the wash eh
as long as you give me my portion
baby make you no dey rush eh
abeg make you treat me with caution
ah, ah ,aaahhh
[chorus]
leg over
my baby gimme leg over ahn ahn
(mxm)
hang over
e be she dey gimme hang over eh eh
leg over
my mama give me leg over eh eh
game over
she dey come gimme game over
[verse 2]
eh eh
i dey confuse
i dey confuse
when you turn around
baby you dey make i confuse ooo
you douala like a, a cameroon
you mesmerize the boy and baby make i confuse
commando, you be commando
you dey command the boy with overload
yeh yeh i no fit stand alone
i must call my guy before rendezvous
Random Lyrics
- glaskas - niemand sien (regdeur my nie) lyrics
- miklo the producer - disappear lyrics
- les hurlements d'léo - les pôles lyrics
- the virus - no war can be won lyrics
- asspera - gol de arsenal lyrics
- joni james - volare lyrics
- carmen consoli - il pendio dell'abbandono lyrics
- yakari - p.d. te quise. lyrics
- savannah cristina - played yourself lyrics
- mondays - crazy for love lyrics