joeboy - count me out lyrics
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf+cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
Random Lyrics
- nastya kosh - нелюбовь lyrics
- laura wilde [de] - da ist ein engel lyrics
- nick blaemire - superstitious drive lyrics
- smith & thell - yatzy lyrics
- diomedes chinaski - adão e eva lyrics
- lil durk - blood in the morning* lyrics
- mercyiconic - right lyrics
- payman - haymat lyrics
- ufo - i'm a loser (live) lyrics
- wilma laverne miner - used to lyrics