
joeboy - hey father lyrics
intro
original
ooohhhhh
oh yeah
verse 1
how many times i go talk am
i no do c+ck and bull
if i wan fall, i recover
when n0body send, it’s cool
dem be wan dey whine me
but they misunderstood
who work and pray
go dodge ekwensu
been that way for days
pre+chorus
so wetin?
why you hating?
celebrating, all my wins
i am motivating, while you wasting time
we no dey on top of the same thing
i am fornicating, god save me
dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
i no dey beg n0body to love me ah
chorus
hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
ye, hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
verse 2
what do they want from me
what do they need from me
i don see something
counting all my money
you wan kon dey block my bag
god go punish you
olohun dey go get issue
walahi, i go rubbish you
you go need tissue
zazu go reason you
zeh ko to zeh ri o ah
pre+chorus
so wetin?
why you hating?
celebrating, all my wins
i am motivating, why you wasting time
we no dey on top of the same thing
i am fornicating, god save me
dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yeahh
i no dey beg n0body to love me ah
chorus
hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
ye, hey father
shine your light on me, open my eyes o, so i can see
Random Lyrics
- pikofioa & xvdin - something is happening lyrics
- kc rebell, eno & hakim lokman - hade lyrics
- holidasdas - facho lyrics
- g-k.i.d - i close my heart lyrics
- trippie redd - personality lyrics
- omer pobrić - amanet šehida lyrics
- prxncess møshi iii - kunt mart lyrics
- jamala, бумбокс (bumboks) & pianoбой (pianoboy) - злива (downpour) lyrics
- aaron's book club - macgyver lyrics
- lil mabu - bonnie blu lyrics