john networq - tsunami (reloaded) lyrics
john networq
see
once again lemme be blunt in a sharp way
i’m feeling very dizzy dizzy dizzy
this time i’m definitely goin all the way
i’m indefinitely busy busy busy
we be king of the arenas we are gladiators
we’ve gat love for all dem haters we are glad they hate us
middle finger to bad belle and dem player haters
you fit be commando my guy you no be terminator
see
you funny, you funny like i go die
h-rny like reverend father can’t be you mehn i go die
all along it has been oluwa’s
since i came from d gutters to covers rescued by oluwa in time
so
thank god the hustling no tire me
i remember those applications and the companies no hire me
i work for n0body so n0body could fire me
no lady gree desire me and now they wan designer me
i see so many immitators wanna china me
i’m feeling like the strongest in the game dem wan delilah me
i’m now a property see buyers wan acquire me
i tire everybody no be news because i tire me
i’m seeing i have sinned i’m repenting
ask people wey know my scores i’m always representing
so
the gunners and the devils like to walk alone
it’s still my blues i own the microphone
everything dey craze
everything dey mad
if everybody everywhere say netwizzy toh bad netwizzy toh bad
netwizzy toh bad gan
i try to ignore i nor dey see dem like cobhams
everything no normal na everything abnormal na
no girl wan be your lover na no guy wan be your loverman
everything na scam from immigration to jobberman
see
this is tsunami like no other one
see
you wan be leader and you never follow
you never trek better trek you cannot value motor
international guy but n0body know you for local
you are jason derulo you are riding solo
remember when promise and fail people dey dribble me
now i dey laff
my bank account dey tickle me
so many unfamiliar faces wan dey mingling
but i’m not marrying ah ah i am singling
i no dey give credit to people wey dey flash
instagram post because of small thing wey dem dash
i surely pose allow you take my photograph
i no dey cooperate from my head down to my toes i’m polo ralph
who dem swear for wan dey shine
who dem pray for neva blow
0 8 0 5 na your number and my guy you never glo
who no go no know you don’t know so i guess you never go
it’s john networq, andre vibes and freeme digitally so
everything dey summersault
your girlfriend is generous blame it on the tramadol
blame it on the headache i’m offering you some panadol
see this is tsunami like no other one
everything dey craze o everything dey psycho
life is not fair unless of course you wan be michael
unlike poles attract you know what happens to the like poles
see
this is tsunami if you like know
see
prophesying na guess work herbalist na common sense
it’s all about the offerings too much prophets and prophetess
sugarcane na sugarcane
honeypot na honeypot
after the party na after party with dem lollipops
with dem lollipops
after party with dem lollipops
okay
jaja waka
john networq
andre vibe on the beezy
synex on the mix
it’s 3 x 100 in the building
i want to give a shoutout to
one shoot iam magic mike
Random Lyrics
- brandon dailey - bittersweet lyrics
- dream escape - dead to me lyrics
- chi san - dudas lyrics
- tommy portugal - terecumbia lyrics
- kamnouze - baisse pas les bras lyrics
- mikaveli - eteenpäin lyrics
- ludovick bourgeois - bonsoir solitude lyrics
- bedoes & lanek - g lyrics
- justin sky - 451 lyrics
- the infinite improbability drive - you know me? lyrics