azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

johnny drille – palava lyrics

Loading...

[intro]
johnny drille
na na na na na…

[verse 1]
ten over ten, i dey over calculate
i dey pray and fast, i dey meditate
another kasala every other day
coolu my temperature, e don dey raise
rain on me
father in heaven have mercy on me
open heaven and rain on me
shame my enemies wey no believe
shadow me
many thing wey my еye don see
i cannot tell all the wolvеs from sheep
shame the enemies wey no believe

[chorus]
see palava (yo yo yo yo yo)
dem no wan see person go farther (yo yo yo yo yo)
if you be bad belle, your fada (yo yo yo yo yo)
this wan e don dey pass wahala (yo yo yo yo yo)

[verse 2]
dey play
dem must to halla my name
dey play
all the blessings dey come my way
i go get money like dangote
last last when dem see me, dem go shout ekwe
fada fada
you know say i dey loyal
oh make your favour come my way
holy father
[chorus]
see palava (yo yo yo yo yo)
dem no wan see person go farther (yo yo yo yo yo)
if you be bad belle, your fada (yo yo yo yo yo)
this wan e don dey pass wahala (yo yo yo yo yo)
see palava (yo yo yo yo yo)
dem no wan see person go farther (yo yo yo yo yo)
if you be bad belle, your fada (yo yo yo yo yo)
this wan e don dey pass wahala (yo yo yo yo yo)

[outro]
see me see wahala
one day, i know i go make am
so i no dey bother ah
one day
some day



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...