azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jokel - converse lyrics

Loading...

(oh no no no oh oh oh)
hmmmm

hello my lady
how you doing lately?
shey na drugs wey you carry?
because you don dey make me soji
oh baby speak to me
girl you drive me crazy
she a fine girl wey sabi
the way she walking on the road she a baddie, she a baddie
she tell me say her name na molly(molly)
she come dey ask if i get money
“can you take care of me?” is what she said
i no go lie for you girl say me i no get
but if you follow me you no go regret o, regret o
oya one for my girlie and two for the road
she dey form for me ‘cus she say me i broke oh my baby oh
so me i tell am slowly oh

i fit no dey your class
but you don do me jazz
i no fit leave you pass
say for your matter i go carry cutlass
and all my guys tell me say you don jazz me
na dem sabi, oh baby
say make we converse oh
make we converse oh
i no fit leave you pass
say for your matter i go carry cutlass
and all my guys tell me say you don jazz me
na dem sabi, oh baby
say make we converse oh
i no fit leave if you tell me make i leave
girl anything wey you tell me i believe
she wan dey put me for her control(control)
she got me looking like metro oh ahhh
tell me why, why you wan dey carry body for me?
shawty no dey form for me baby, for me baby

so one for my girlie and two for the road
she dey form for me ‘cus she say me i broke oh my baby oh
so me i tell am slowly oh

i fit no dey your class
but you don do me jazz
i no fit leave you pass
say for your matter i go carry cutlass
and all my guys tell me say you don jazz me
na dem sabi, oh baby
say make we converse oh
make we converse oh
i no fit leave you pass
say for your matter i go carry cutlass
and all my guys tell me say you don jazz me
na dem sabi, oh baby
say make we converse oh
make we converse oh
i no fit leave you pass
say for your matter i go carry cutlass
and all my guys tell me say you don jazz me
na dem sabi, oh baby
say make we converse oh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...