
jovi blaq - gen z (caution) lyrics
yoo
odogwu on the beat (odogwu on the beat)
oh yea ah yeah
oh ohh ohh
oh na na eh
shey every action
get in consequences
so deliberately
me i live my life
me no wan consequences
for life
so i check all my actions now
no leave things on pending now
so make we check all the things
check am well
no more regreting now
gen z parents
gen z nation
many things now
and i cannot mention
somе wey dey try
and i cannot deny
givе them their flowers
as e sure
no time to pretend o
somethings wey dey come
na on god o
me wey dey talk sef
i no be saint o
somethings wey dey come
na on god o
for life ah yeah
mom shaking b+tt
for tiktok them no shame
them dad bombing
them no fear
we living lifestyle
n0body really send o
caution gen z
mom shaking b+tt
for tiktok them no shame
them dad bombing
them no fear
we living lifestyle
n0body really send o
caution gen z
but me sef
i am doing my thing yeah
so i go dey talk my mind o
make n0body come dey yell o
so dey your dey
make i dey mine o
i am passing information
make you hear am
the vibe go
if you like am
then e better
ah yeah
gen z parents
gen z nation
many things now
and i cannot mention
some wey dey try
and i cannot deny
give them their flowers
as e sure
no time to pretend o
somethings wey dey come
na on god o
me wey dey talk sef
i no be saint o
somethings wey dey come
na on god o
for life ah yeah
mom shaking b+tt
for tiktok them no shame
them dad bombing
them no fear
we living lifestyle
n0body really send o
caution gen z
oh yea ah yeah
oh ohh ohh
oh na na eh
ah yeah
Random Lyrics
- evil adeline - you hold me lyrics
- srsem seless - uno lyrics
- dizraeli & joy machine - i am the ogre lyrics
- marblx3 - another lyrics
- jay critch - ball like this lyrics
- taranda greene - somebody told me about jesus lyrics
- choppazay - lonesome lyrics
- electric indians - блэкаут (blackout) lyrics
- vovk - iskra lyrics
- mars 1704 - magie lyrics