azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jovi blaq – no face (no case) lyrics

Loading...

hmm hmmm hmmmm
oh nana eh (oh nana eh)

e dey clear, i know
be like you wan go
this love sef don change to play
tell me wetin dey happen again
no funds no love
wetin dey your mind
make you just explain
wetin she do?
me sef i swear i tire walahi

no face, no case
form for me
then i give you sp+ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay

no face, no case
form for me
then i give you sp+ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
shey this love make you dey para
tell me back to sender
i no get today, no mean say
i no go get ajeh
no funds no love
wetin dey your mind
make you just explain
wetin she do?
me sef i swear i tire walahi

no face, no case
form for me
then i give you sp+ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay

no face, no case
form for me
then i give you sp+ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay

no face, no case
form for me
then i give you sp+ce
just dey your place
i go run my race
i no go delay
oh nana eh (oh nana eh)
v the mixer



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...