azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

judaka maybach - economy lyrics

Loading...

intro
hey yo j
bbg ent

verse 1
when this road no pure you take another, cause this kind life wey money no dey
e no go hard dem to compare you with another, unto say your role another dey play

chorus
see i go first kolo oo, because weyting my eyes don see
then i go turn shayo because i’ve been through many things
then i go light igbo oo, for my eyes to see this road oo
we no fit to die yo for this economy

hook
oya sundawn, sundawn
iyaiyalata lata

oya sundawn sundawn
iyaiyalata lata

verse 2
so when this road don pure try save my brother, no go wear trousers wey the pocket get hole oo
cause when e finished e no hard to compare you with another
dem no dey tell man true oo
chorus
see i go first kolo oo, because weyting my eyes don see
then i go turn shayo because i’ve been through many things
then i go light igbo oo, for my eyes to see this road oo
we no fit to die yo for this economy

hook
oya sundawn, sundawn
iyaiyalata lata

oya sundawn sundawn
iyaiyalata lata

oya sundawn, sundawn
iyaiyalata lata

oya sundawn sundawn
iyaiyalata lata



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...