kaima obiakor - after ball lyrics
u no say after ball na music (b+a+ll)
go step in, park
if u no step in, u no fit park am
which car u dey use
u say, lexus
e say which car i dey use
e say rolls+royce
na the answer
how you get am
he no fit answer
we investigate am
we con find an 1k odds from sportybet niger
one more question
he con vex
i say one more question
he con calm down
what was the stake
was the next question
fear catch am like grip cause he no wan answer
we ask am again
he con answer
wеtin he talk
he say 100 naira
naira naira naira(naira,….naira)
100 naira naira naira naira(naira…naira)
100 times 1k no bе 100k naira, naira,naira
where u get ur own rolls+royce
u dey lie 4 us here mr. man
we go beat u for hear bossman
na only cause dem call u oga
we go allow u go run house
(run+house, run+house,run+house, run+house, run+house)
Random Lyrics
- lexiz - emancipate lyrics
- lucke_india - duvidha (दुविधा) lyrics
- даня подмаркой (danya podmarkoy) - monster (freestyle) lyrics
- sondrev - secrets lyrics
- maaks & nyar - lauf weg lyrics
- shane & shane & kingdom kids - don't forget (psalm 103) [live] lyrics
- louis dee - nodo in gola lyrics
- одиссей (odysseus rus) - лабиринт lyrics
- the cryptic letters - tera qumaar lyrics
- hardued - yakshcho ty hochesh zaroblyaty lyrics