azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kalonu - bia ne ba lyrics

Loading...

[intro]
una don know abi

[verse 1]
everyday on the streets
with no muscle on my hand but i see
with my brain yes i shuffle them the seats
to get the food never argue with the fools

[chorus]
as i tell them
si unu bia ne ba
é bà
unu bia ne ba
umu ni ne si unu bia ne ba ah
é bà
unu bia ne ba
umu ni ne si gi bia ne ba ah
éh bà
unu bia ne ba

as i tell them
si unu bia ne ba ah
é bà
unu bia ne ba
umu ni ne si gi bia ne ba
(eh ba)
eh ba unu bia ne ba
(eh ba)
umu ni ne si gi bia ne ba
(eh ba)
eh ba unu bia ne ba
(eh ba)
[hook]
sebi na da da da da rin yea yeah
sebi na da da da da rin yea yeah
sebi na da da da da rin yea yeah
sebi na da da da da rin yea yeah

[verse 2]
if you work and é work
them go say you dey use ogó
now i’m working you are taking photo
and if i catch you dеm go say otó
make you learn from the street
evеryday hustlers on the street
(and night)
shine your eye
make person no fall your hand
cause of them fall your hand
na your story them go write ride

make we tell them
si unu bia ne ba
éh bà
eh ba unu bia ne ba
éh ba
umu ni ne si unu bia ne ba ahh
éh bà unu bia ne ba
(eh ba)
umu ni le si unu bia ne ba
(eh ba)
eh ba unu bia ne ba
(eh ba)
umu ni le si unu bia ne ba
(eh ba)
eh ba unu bia ne ba
eh ba
umu ni le si unu bia ne ba ahh
eh ba
eh ba unu bia ne ba
eh ba
umu ni le si unu bia ne ba
eh ba
eh ba unu bia ne ba
eh ba
umu ni le si unu bia ne ba
eh ba
eh ba unu bia ne ba
eh ba
umu ni le si unu bia ne ba ahh
eh ba
eh ba unu bia ne ba
eh ba
sebi na da da da da rin yea yeah
sebi na da da da da rin yea yeah
sebi na da da da da rin yea yeah
sebi na da da da da rin yea yeah
yeah

gene ree gene ree
gene ree to the world
gene ree
yeah yeah



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...