azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kev-frikky - vibe chase lyrics

Loading...

[intro]
they call me kev+frikky
flames boy the bad producer
k records
[chorus]
i’ve been working for a full place
people cashing out in the world
they wan sabi me for america
abi i dey chase money
if you chase money e no be the money fault
oya tell me what you want for nothing
i’m going on a vibe chase make you tell me
wetin go happen if someone already die
no one can die , no one can die
oya tell us wetin go happen
if you work you go see plenty plenty cash money
oya tell me
i’m going for a vibe chase
oya tell me the vibe chase
plenty money i see in my eyes
many money wey my eyes don see
[verse 1]
when i see myself in the mirror
am i the boy in the mirror
oya tell us wetin go happen for the mirror
i have my own thing
if i have my own thing
it does not mean you can steal it
it does not mean you can take it
wetin dey for your mind i go break am
wetin stick to your mind i go deflate am
oya tell me
wetin i go do no fit stop dem
wetin all of dem dey do no fit stop me
oya
wetin dem dey do no fit stop me
i go do something to dem wey dem no like
oya
[chorus]
i’m going on a vibe chase
i’m going on a vibe chase
i’m going in a vibe chase plenty money wey my eyes don see
i’m going on a vibe chase
i’m chasing for the money
i have the right to chase for the money
[verse 2]
mami water
sweetie sugar
powder milk don finish
oya wetin go happen for the things
i no like wetin go happen for the things
oya tell me what you want baby
she feels it if i touch her
i feel it when she touch me
oya i will give you everything you want
[chorus]
i’m going on a vibe chase
i’m going on a vibe chase
plenty money wey my eyes don see
i’m going on a serious vibe chase
plenty money wey my eyes don see
many money wey my eyes don see
every money wey my eyes don see
[outro]
i’m going on a vibe chase
flames boy the bad producer
ah ah
one for you
k records
they call me kev+frikky
plenty wey my don see
i’m going on a vibe chase
k records
badmus



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...