kihlah - you lyrics
intro: (it’s magicboy).. yeah…..(yeah, yeah)…………kihlah (oh my gosh, it’s kelvindrayz production)…………(brace!!!)
verse 1:
you know say i love you and you know i do (i do, i do)
i know say you love me, i love you too!!! (i love you too!!!)
many girls wan dey my life (my life)
many girls wan ride my bike (my bike)
only you dey on my light (my light)
na still you wey dey give me vibes all night
bridge:
(ayy) na you i want o (na you i want o, baby)
why you no dey gree say i love you? (why you no wan gree say i love you?)
if you no dey with me i go mad o (grr grr)
(yeah) if you no dey with me i go craze o
(ehn) (girl na you i want oh whoa) yeah
why you no dey gree say i love you?
if you no dey with me i go mad o (if you no dey with me i go mad o, yeah)
if you no dey with me i go crazе o
hook:
girl na you, dey finish up my data (finish up my data o)
girl na you, (eh) dey k!ll mе with your baka (k!ll me with your baka o)
girl na you, (oh) dey give me sauce on snapchat o (give me sauce on snapchat o)
girl na you (eh eh) dey high me like marijuana (high me like marijuana)
whoa whoa oh
verse 2:
see, many girls dem dey but na (you i’ll choose!!!)
if you call me mami, (i’ll run to you!!!)
ayy, no girl fit do me (like you do!!!)
yeah!!!! no girl fit ride me (like my boo!!!)
i want you (everyday!!!)
i want you (in my bed!!!)
i want you (right by me!!!)
make i kiss and (do you bad things!!!)
(hennessey dey make we party)
girl with you (na faji)
i’ll buy you (dior’s and bentleys)
and i’ll do anything wey you want me to (whoa whoa)
(pretty young girl), say my n+ggas got money in excess o’
ass on my lap, i’ll (tattoo your name on my back)
no reason my cash, cause if e red, (we go still faji)
i dey mad for your back and na you dey high me when you dance!!!! o
hook:
girl na you, dey finish up my data (finish up my data o)
girl na you, (eh) dey k!ll me with your baka (k!ll me with your baka o)
girl na you, (oh) dey give me sauce on snapchat o (give me sauce on snapchat o)
girl na you (eh eh) dey high me like marijuana (high me like marijuana)
whoa whoa oh
outro:
i’ll buy you a benz (omo i’ll buy you a benz!!!!)
anywhere wey you wan go girl
girl come dance for me alone (alone)
come dance and go down low (down low)
girl give me all your love (your love)
i’ll give you all my own
whoa (pssst) whoa whoa
(yeah, kihlah, (it’s magicboy), kala on the mix)
Random Lyrics
- solar - lepszy gorszy lyrics
- anonymou$ rap$ - pick a $ide lyrics
- nederlandse cast joseph and the amazing technicolor dreamcoat - begin lyrics
- sofie svensson - låten om hatten lyrics
- amalee - period (from "fullmetal alchemist: brotherhood") [remastered] lyrics
- knvck - перформанс (performance) lyrics
- lionizer - something about bunkbeds lyrics
- nicholas naison - funny lyrics
- switch asyd - skrillex - “i know whats it's like to die” (switch asyd remix) lyrics
- monkey temple nepal - timi nai hau lyrics