
king promise - choplife lyrics
choplife lyrics
[intro: king promise & patoranking]
you know how the thing go
king, king promise
alongside (yeahhh)
no+na+na na+na+na+na+naaa
patoranking mi dey here
whayasay?
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey+eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey+еyy
tininin+tintintin yeayy+ey
me i camе and conquered the game
me no come to play+ay
s+xy girls dem sing my name
tininin+tintintin yeayy+ey
me i came and conquered the game
me no come to play+ay
yeah+yeah yeah
[verse 1: king promise]
over oh, we de ball hard like drogba oh
we going up, never go down oh
and we stay fly, never sober oh, ay+ay
pull up in a rover oh, make the gyal dem wana go mad oh
pull up in a g+wagy oh my oh
make your girlfriend wanna follow back home, ay+ay+ayy
haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh
mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na+na naa
feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah+ahh ay+ay
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey+eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey+eyy
tininin+tintintin yeayy+ey
me i came and conquered the game
me no come to play+ay
s+xy girls dem sing my name
tininin+tintintin yeayy+ey
me i came and conquered the game
so me no come to dey play+ay
oh+nahh
[verse 2: patoranking]
i no know wetin i go do, jehovah bless mi i no fumble
you know mi faya cyan cool oh, anytime i walk i will never stumble
and anytime wey we come thru, you go see wetin money don do
you talk say you be badman but you no bad reach shatta+bundle
you talkin’+talkin’ too much but omale
anytime you hear (bang bang) you go sorry
now the money long from lagos to tamale
and the crown dey inna mi house adewale, ah+ya
different post, different style, different clothes, different flight
oh high and high, oh seen the sky
different days, different cars
shine with the stars, money money money is all i see
[chorus: king promise]
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey+eyy
more money more money chale and enjoyment
i dey chop life regardless
cause trouble never get no honey+eyy
tininin+tintintin yeayy+ey
me i came and conquered the game
me no come to play+ay
s+xy girls dem sing my name
tininin+tintintin yeayy+ey
me i came and conquered the game
so me no come to dey play+ay
oh+nahh
Random Lyrics
- marsden & richardson & band of skulls - why do you have to be so beautiful lyrics
- valeria canavati - pa lo oscuro lyrics
- variance - mistery lyrics
- merrier - cathedral (feat. ponz, the angel) lyrics
- ethos the rapper - reverie lyrics
- paxton gillman - ching chong, mulan lyrics
- pedro sampaio - chama meu nome lyrics
- praying mantis - closer to heaven lyrics
- internet2x - жуки (beetles) lyrics
- andy perez - can’t lose lyrics