azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kojo blak – abena lyrics

Loading...

[intro]
[?]

[verse 1]
abeni
i give you my body and heart
but don’t take my soul away
abena
i give you my body and heart
but don’t take my soul away

[pre+chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife

[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[verse 2]
search every junction
i cross a thousand miles
walk from tema to umuahia
darling, no tear my flesh apart
and e get thousand ways to dey k!ll a cat
emotions you dey take play jazz
things you dey do wey dey wound my heart

[pre+chorus]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife

[chorus]
abena fix it kehami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
see the way you whine, mami
kebahami shikome ko
shey na fendi, oh
louis v
you go marry dorobucci
[outro]
i’m not scared of heights
but i dey fear make i no go fall
i no fear for dark
but i no know wetin dey inside
i no fear to love
me no want gree if you break my heart
i no fear to die, l dey fear to see my afterlife



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...