
kokoma - demigod lyrics lyrics
oh teresa
put your hands on my body
and take me to calvary
i know say my sin e fit plenty
and e fit no bother me
e dey burst e head oh
i no go fit wait experiment oh
put it down on me oh
your mummy e no go know
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikеbe oh
ikebe oh
problеm wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
asap say asampetepete
you’re body brekete
i know say e no go dey kpekelemesi
so e no fit to bother me
i stand attention
na the only thing
she been wun do dirty
my teresa wey body
e too s+xy
come to my yard
all the boys dem’ma ready
my shima whine
all the men demma crazy
dem no contain it
wait … shake
break.. bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad i know
i no fit shout
you take my soul
wait … shake
bring e vibe oh
omo lele
your body bad oh
oh kokoma
you bad’e i know
i no fit shout
you take my soul
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
ikebe oh
ikebe oh
problem wey you cause for me
no retreat i no go gree oh
mellow down for your body oh
Random Lyrics
- the heat is rising in vegas - cauliflowermp3 lyrics lyrics
- don’t like me - flock2gether lyrics lyrics
- out and about - heypercentage & sneaky_rapper_kid_42_official lyrics lyrics
- danlewe - himra lyrics lyrics
- your idol (metal version) - little v. lyrics lyrics
- le monde invivable - orion (fra) lyrics lyrics
- rockin' - miles mccoy & azetunez lyrics lyrics
- madre - sandy & papo mc lyrics lyrics
- one time fym (my insane pace) - juelz lyrics lyrics
- im gonna die alone in my room very soon at this pace - asteria lyrics lyrics