kokopee - 3toto lyrics
[intro]
it’s ko, it’s koko
allow
ay ay ay
ay ay ay ay ay
ay ay ay
ay ay ay ay ay
[pre+chorus]
where dem dey?
when i dey fight again?
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (‘gain ‘gain ‘gain)
where dem dey?
when i dey fight again? (ahn+ahn+ahn)
evidence don dey
dem wan come show me fake love again (fake love again)
[chorus]
woto woto woto woto
giddem woto woto woto woto
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto (woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
[verse 1]
dem wan die for my matter (matter o)
dem wan to run my race
i nor dey look their face
no time for thеir dirty disgrace (hmm+uhmm+hmm)
dem wan die for my mattеr (matter)
dem wan to run my race (run my race)
i nor dey look their face
no time for their dirty disgrace (dirty disgrace)
[refrain]
thunder fire una tonight
e say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
thunder fire una tonight
i say thunder fire una tonight
make i put asunder una tonight, tonight
yea yea yea yea
[chorus]
woto woto woto woto (woto woto o)
giddem woto woto woto woto (woto woto)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto
woto woto woto woto (matter o)
giddem woto woto woto woto (hundred +++)
3 woto woto woto woto
3toto toto toto toto (hmm+uhmm+hmm)
[outro]
where dem dey?
ask dem “where dem dey?”
evidence dem dey
brother man face no dey
where dem dey?
when i been dey talk again
all them night and dey
hustle every daily, every night and day
yea+eh+eh+eh
[guitar break]
allow
Random Lyrics
- marloma - taste of red lyrics
- bandgang javar & bandgang biggs - i den lyrics
- della reese - he's never failed me yet lyrics
- big jonezy - island of thoughts lyrics
- the narcissist cookbook - blue and black from edge to edge lyrics
- djezja - sheize lyrics
- mum laconics - นิทานหลอกเด็ก (folk tales) lyrics
- nate curry - don't wake the baby lyrics
- aline barros - vento do espírito (ao vivo) [collection] lyrics
- vnmpire - palace lyrics