konamee - remember me lyrics
(konamee the baddest producer yah)
[verse 1]
you no wan do again
because i no dey spray
you for just wait for the boy, wait for the boy
make the money come
make the money come oh
i never believe am
i be like joseph the dreamer
shey you don see now
the thing wey you do me
girl e dey pain me , me i dey feel am
my baby wetin sup
why you do me so
i for like to know (yo yo yo)
my baby i go like make i tell you something
shey you know
[chorus]
you go remember me
for night when you dey hold your pillow
and e just dey look you
remember me
when cold dey and no one to hold you
(oh no no) remember me
[verse 2]
i don’t want to let go but i have to
i’ll choose you all over if i have to
but we’re young and we’ve still got vibes
we can’t hide we go still cross paths
and no matter how hard you try
[chorus]
you go remember me
for night when you dey hold your pillow
and e just dey look you
remember me
when cold dey and no one to hold you
(oh no no) remember me
[outro]
when you tell me say you no do again oh
no be by force (remember me)
when you broke my heart and gave me the pains
you go remember me
and if you ever find yourself wondering what true love is, you go remember me
(lase oh, sing oh)
Random Lyrics
- stefan andersson - 113 officerare lyrics
- sien flamuri - blueprint lyrics
- stefan andersson - den sista vargen lyrics
- danieldty - troubles lyrics
- gambino 36, camaeleon & koushino - 40361 lyrics
- emaa - macii înfloresc iarna lyrics
- andrea proietti - pleasure lyrics
- alyssa dicarlantonio - tiny bubble town lyrics
- leon salgeuro - scaffolding lyrics
- young xav - rolling stone lyrics