azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kotingo – one for me lyrics

Loading...

[intro]
oh yeah baby
mmmm
mmmm

[hook]
di+bi+di+bi+de+bi+di+de+bi+di+di+bi+de+be di+bi+de+be
di+bi+di+bi+de+bi+di+de+bi+di+di+bi+de+be di+bi+de+be
di+bi+di+bi+de+bi+di+de+bi+di+di+bi+de+be di+bi+de+be
di+bi+di+bi+de+bi+di+de+bi+di+di+bi+de+be di+bi+de+be

[verse 1]
girl you be the, sweetest thing i don ever see for my life
wetin i dey feel inside no be something i go fit hide
if you follow me go, i say you no get shaking
i am willing, i am able, and girl i am ready
to give you that good good loving on a daily
trеat you like a real man suppose to
whеn you feeling empty i go be your soul food
you dey gimme memories, memories
wey i no fit erase oh

[pre+chorus]
if i keep on the low, i dey k!ll myself dey go
e better say make i let you know
say everything i do, is all because of you
say baby girl i love you so
[chorus]
you are the one i want
the only girl i dey feel
baby believe me
when i say you be the only one for me
you are the one i want
the only girl i dey feel
baby believe me
when i say you be the only one for me

[hook]
di+bi+di+bi+de+bi+di+de+bi+di+di+bi+de+be di+bi+de+be
di+bi+di+bi+de+bi+di+de+bi+di+di+bi+de+be di+bi+de+be

[verse 2]
your body na fire girl
abeg make you take am sufri
before somebody go wounjure
before somebody go kpaf+ka
your body na wire girl
abeg make you take am jeje
before somebody go wound o
before somebody go kpeme
inna mi heart, you got the keys
to everything, baby please
make you no leave oh
cause without you my life no complete oh oh
[pre+chorus]
if i keep on the low, i dey k!ll myself dey go
e better say make i let you know
say everything i do, is all because of you
say baby girl i love you so

[chorus]
you are the one i want
the only girl i dey feel
baby believe me
when i say you be the only one for me
you are the one i want
the only girl i dey feel
baby believe me
when i say you be the only one for me



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...