ktizo - broken soul lyrics
uh le
ktizo
another world
verse 1:
pre+chorus:
omi a do kele tuh
uh le
chorus
save my soul
i can’t make no sense of the words i speak no more
make some more
of anything you giving me
i need them more
i need them more
verse 2
na santi!
nai make i stay for corner de say laqwata
on some trees
i no go fit e de light e don pass my power
no leviathan e fit harvest my soul (when nneka don lock am)
no need e for father to de try kabosh (when nneka don lock am)
flesh e no go follow you die and go
even when i’m talking to myself
pre+chorus
i still don’t know the man who’s talking through me
uh lo, uh lo lo
nneka lock my soul she tie am put e for one iroko
my spirit enter all of the premises wey my soul no de follow
na wetin dem tell me i record uh put e for my volo voloco, uh ahn
omi a do kele tuh
uh le
chorus
save my soul
i can’t make no sense of the words i speak no more
make some more
of anything you giving me
i need them more
i need them more
Random Lyrics
- lady blackbird - matter of time lyrics
- frostee - same old shit lyrics
- mvrch - вселенная (world) lyrics
- coatrackhead - crh-007 lyrics
- skyte - laying in a hearse lyrics
- nigz & mhyre - alam mo ba, part 2 lyrics
- post eme - deseo lyrics
- damoyee - regret lyrics
- avk - personal statement lyrics
- gliitch - close lyrics