
kudos ce - gemini lyrics
far
they told me
owegi ebe nji azu eje
but i keep low key
i doam jeje
you no go like know the previous things
you no go like see wetin eye don see
you no go want meet sapa and to soak garri
but you go like to chill in the ferrari
i no want anything wey go bother me
i pray for myself only me say amen
the stress is already much you know what i mean
em come be like 2 shot fit quench this suffering
the hate you give is what you will get
n0body love you until you start getting paid
thinking out of the box i don gеt headache
but balling beliеving oluwa ti fe
i go sober
cause i need something to take me go further
i don sing i don rap i don be dancer
and i never still hear my name for media
hmm hm hm hmm
poti wife and jo
if money go dey
i swear i go do
no be fine boy
is the pocket good?
get bullion van
omo no be taboo
they told me
owegi ebe nji azu eje
but i keep low key
i doam jeje
you no go like know the previous things
you no go like see wetin eye don see
you no go want meet sapa and to soak garri
but you go like to chill in the ferrari
suffer suffer but now is so far so good
i want to make it was a secret but i’m telling the truth
i’m ready to beat or bite more than i can chew
i need a real tat on my skin not a casque
money was scarce then like we were having issues
i gat a lot of friends then real ones are few
rub there cream wear there cloth spray there perfume
payback send your account number make i pay in full
make a h+ll of money you need to pass through h+ll
if you ready to pass i might just pass the l
keep the sh+t to yourself n0body you gon tell
don’t bark just bite and nothing to regret
burj khalifa elevator man i’m heading to top
nike shoe,ice watch and a gucci shot
drip too hard cos the wave is like of the shore
they wanna knock me down but not really sure
i nearly give up then but it was the end
they are on my nerve then now on my dm
i can’t believe man i can’t pretend
what goes around comes around like your girlfriend
they told me
owegi ebe nji azu eje
but i keep low key
i doam jeje
you no go like know the previous things
you no go like see wetin eye don see
you no go want meet sapa and to soak garri
but you go like to chill in the ferrari
credo mix
Random Lyrics
- love nut - everything is going your way lyrics
- alvina kaye - tattoo lyrics
- クリオネp (clione p) - infinite synthesis lyrics
- dobao - blont lyrics
- wegz - ويجز - el ayam - الأيام lyrics
- adbeatzer - namir lyrics
- tila tequila - gold digging bitch lyrics
- bello figo - non so piu cosa fareo lyrics
- madison beer - jealousy (demo) lyrics
- epasha & palas - hapsoldum lyrics