
kyzkid - busybody lyrics
isi mu ooo
k baby baby you call me baby baby oh
luiz produce am
verse 1
you gat me feeling b+tterflies in my belly
see the way you roll the waist like kelly
girl your body nice and clean
say your dimples then blow my mind yeah
reset my settings i like the way you handle the tings
soft oh jejely
soft oh jejely
uh uh uh
busybody busybody wey i be busybody
i like the way you gum body
e dey make me touch you body touch you body
chorus
anytime i see you i see you girl
busybody busybody worry me gan
x2
baby girl you fyn odor
see the way you burst my brain odor (eh)
30 minutes missed calls i still dey call
fours hours ago i’m still on call
mе i don fall me i don fall oh x2
say your body say your body k!lli person
oh shawty be paddy lovе your body
love your body love your body
verse 2
i like am just d way your body dey
baby bianu make we jeka soro
shey you shey you no go run away
if i tell you make you be my lolo
of course na you wey de for my head
biko gimme chance i no go comot
we go dey oge nile
chop akara
de fry plantain
oh my god oh my god o
emina eminado
all my life i never see your type
see your type oh no
oh my god oh my god o
emina eminado
all my life i never see your type
bami jo oh
chorus
anytime i see you i see you girl
busybody busybody worry me gan
x2
baby girl you fyn o jor
see the way you burst my brain o jor (eh)
30 minutes missed calls i still dey call
fours hours ago i’m still on call
me i don fall me i don fall oh x2
say your body say your body k!lli person
oh shawty be paddy love your body
love your body love your body
oh yeah oh yeah
k baby your paddy yeahh
Random Lyrics
- plant - dottore lyrics
- mali jo$e - run2tomorrow lyrics
- hoobastank - the reason (acoustic live at atrium studio) lyrics
- varikovskiy - whyutalktome lyrics
- кис-кис (kiskisnotdead) - классики (classics) lyrics
- park byeong hoon & rubyeye - blink gone (mizi & ivan.ver) lyrics
- g1nter - jetski* lyrics
- jay worthy, kamaiyah & cardo got wings - the only one lyrics
- édith piaf - légende lyrics
- osamason - ims0excited! lyrics