azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kzeeto - bigger dreams lyrics

Loading...

eh
kzeeto
my intro
see i wanna rise
all my n+ggas dey ball

dem say dem needed a voice for the gap
and i revise no be lie who dey form dely
see my line e dey ring me i go fit deny
street dreams na to get money eh e no be lie
all the guys don dey pull like em be john cena
if the blue no go do then i go +rs+nal
landlord don die joy for caretaker
the say i talk too much na e be care give
thing e no better still we wan bigger
see the person wey no dey choir don turn rapper
work e no pay but we still dey work harder
steady chasing the paper cos we wan rabbers
steady on the grind we dey hustle so far
steady on the grind we wanna ball so loud
bro no fit dull till we make this rebbers and surprise the banny wey ignore us far back

aah
with bigger dreams
little boy wan turn to a bigger lord
with the paddy i get na fila truph
wanna get trophy on many records
believe e sure. (×2)
if the aza sure we go cash no be lie
but money no dey and na tears filled my eyes
men dem dey cry and we boys dem dey???
mike for my mouth oya play me the card
for the street we try not to loose guard
or guys wey wise gonna let you discard
for the street we dey roll we no try to mismatch
try now i dey pray make i win the match
try me
me i too dey calcu no be whynnie
blood on my eyes and me no loose guarding
still on my ranks believe me i gat this
steady on the grind we dey hustle so hard
steady on the grind we wan ball we wan loud
bro no fit dull till we make the cash and surprise the male so the story go bam

aah
with bigger dreams
little boy wan turn to a bigger lord
with the paddy i get na fila truph
wanna get trophy on many records
believe e sure. (×2)

eeh
i say na fila troph
kzeeto



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...