azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ketchup feat. davido – baby oh lyrics

Loading...

606 music
skillar
it’s davido

ketchup & the chicks here[verse 1 – ketchup]ketchup and the chicks; i dey here
jfem, na him do the beat
climb the chair, and climb the table
everywhere; the jam dey hit
quarter to eight; and you know it’s getting late
all the girl wey dey my table
hold your man; it’s getting late[chorus]baby oh; baby oh
where you dey go this night?
baby oh; baby oh
follow me; no delay
baby oh; baby oh
can you go this night?
baby oh; baby oh
follow me; no delay[hook – davido]kini yen; ma a gbon gbon
omo; omo, s’o mo, mo?
sisi, je k’alo, lo
omo, s’o mo, mo?
ehhh
kini yen; ma a gbon gbon
omo; omo, s’o mo, mo?
sisi, je k’alo, lo
omo; omo, s’o mo, mo?
omo, s’o mo, mo?
ehhh[verse 2 – ketchup]as i move, follow my lead
university, dem try
but, for the street, we use the otw-ter carry me go, if i lie
banky w capable; for eme, na him be head
if you know say you capable, baby come give me the head[chorus]baby oh; baby oh
where you dey go this night?
baby oh; baby oh
follow me; no delay
baby oh; baby oh
where you dey go this night?
baby oh; baby oh
you must to follow me; no delay[verse 3 – davido]for the street, dey call me baddest
i got cash; not only -ssets
baby girl just shake your -ssets
give me key; i want to access
am not playing with you
i don’t wanna break your heart
and i know, i’ll never leave you
and i knew that from the start
this remix is too ignitious[chorus]baby oh; baby oh
where you dey go this night?
baby oh; baby oh
follow me; no delay
baby oh; baby oh
can you go this night?
baby oh; baby oh
follow me; no delay[hook – davido]kini yen; ma a gbon gbon
omo; omo, s’o mo, mo?
sisi, je k’alo, lo
omo, s’o mo, mo?
ehhh
kini yen; ma a gbon gbon
omo; omo, s’o mo, mo?
sisi, je k’alo, lo
omo; omo, s’o mo, mo?
omo, s’o mo, mo?
ehhh[verse 4 – ketchup]mini, mini, mani mo
girl just go down, dey touch your toe
mini, mini, mani mo
girl just go down, dey touch your toe
oya, girl, whine for the man them
whine for the man them
take all my money, and whine for the man them
whine for the man them; take, take allmy money
chill ’round the table; all the money wey we get
davido; you know money dey; and you know we runthe street
if you know you be my nigghar; makeyou put iton repeat[chorus]baby oh; baby oh
where you dey go this night?
baby oh; baby oh
follow me; no delay
baby oh; baby oh[outro]kini yen; ma a gbon gbon
omo; omo, s’o mo, mo?
sisi, je k’alo, lo
omo, s’o mo, mo?
ehhh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...