l.a.x. - gobe remix lyrics
[intro]
bring the heat clemzy
[chorus]
ebelebe gobe ti sele oh oh, +ebelebe+
ebelebe gobe ti sele no no, ye ye eh
ebelebe gobe ti sele oh oh, +ebelebe+
ebelebe gobe ti sele no no
[simi]
gobe ti sele o
o ye! you do me wrong
o you know you do me wrong
now you gonna know
i play along when you do me wrong
can you hear me now? eh
can you see me now? (simi now)
two can play the game
i can do the same
thing wey you do for amaka, do for amina eeh
i go find sugar daddy o
make e take me to dinner
shebi na you want to be bingo?
i follow you speaking your lingo
you no believe say na me go cry o
you underestimated my reply o
bobo shey o tan e o
gobe ti shele o
[chorus]
ebelebe gobe ti sele oh oh, +see me see gobe+
ebelebe gobe ti sele no no, +see you see gobe+
ebelebe gobe ti sele oh oh, +ebelebe gobe ti sele+
ebelebe gobe ti sele no no
ebelebe gobe ti sele oh oh, +gobe e oo+
ebelebe gobe ti sele no no…
[tiwa savage]
no.1 , african bad girl
yea kilo fa werey gan
shey na me you wan dey whine kole jor o gbagbe
because of agege rihanna
you decide to scatter everything wey we gather
oh no no
gongo aso to ba di igba ta ba so to ba ti fa e l’asho
no be say i no know wetin to do
but to catch monkey you gotta act the fool
omo if you know me you go know say
the way i feel for you boy e gbona gan
felifeli boy e gbona gan yeah e yeah
but ebelebe ti gobe ba ti shele gan
oyo lo wa you got to do it all alone
ebelebe gobe ti shele o
ebelebe gobe ti shele oh no
ebelebe gobe ti shele o o o
ebelebe gobe ti shele oh no
ebelebe gobe ti shele o o o
ebelebe gobe ti shele oh no
ebelebe gobe ti shele o o o
ebelebe gobe ti shele oh no…
[l.a.x ]
it’s l.a o
when i dey talk to nneka, talk to amaka yeh
which one i go choose
and i dey give nneka , give amaka
make i no go loose
and i dey follow other girls oh
and i dey do this girls oh
folake get belle o
anita comot belle
so wetin i go do?
ebelebe gobe ti shele o o o
ebelebe gobe ti shele oh no
ebelebe gobe ti shele o o o
ebelebe gobe ti shele oh no
ebelebe gobe ti shele o o o +gobe oo+
ebelebe gobe ti shele oh no
ebelebe gobe ti shele o o o
ebelebe gobe ti shele oh no
[outro]
it’s l. a
clemzy sho ti ti omo yen o
simi lo fe pa mi
clemzy sho ti ro omo yen o
tiwa lo fe pa mi
body that fi to k!ll a man to gunshot
omo yen fe pa mi
visit mycelebrichlist
Random Lyrics
- la santa grifa - compatible contigo lyrics
- possy nett - готов убить себя (ready to kill myself) lyrics
- carin leon - no pasa de moda lyrics
- npk - westwood crib session (2017) lyrics
- doppelgangers! - waiting room lyrics
- dehumanaut - this is our war lyrics
- 20n - устал (i'm tired) lyrics
- kuzi cee - puzzle lyrics
- alex rose - un chance lyrics
- udo jürgens - engel einer nacht lyrics