azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

l.a.x - pain me lyrics

Loading...

izz la o
ahahah
ligaligali o
lo shey mi o
lo shey mi o

shey you dey see o
oversabi o
lo shey mi o
lo shey mi o
o baby mi o
ah ah ah

for my mind na you dey for my mind o
scoda
shey mi bo shey like, shey mi bo shey like
since 99 i’ve been having 99 problems
scoda
emotional, emotional

o dun mi
o dun mi o, odun mi o, o dun mi o
my baby o
o dun mi o, o dun mi o, o dun mi o

omoge ba mi ja
since morning i don dey call you yeah
ten don reach say are you coming
shebi i don tell you that i’m sorry
plenty confusion
why you no wan tell me what’s the solution
for you i submit o
why you come dey do like you no want it o
baby mi sho ri ige, ka tan le be
hands on your back, gbemidebe
oya shey ko de bе, me i don’t care
me i don’t carе ooo

all the backbiting, the gaslighting
that kind thing, i no be mike tyson
so no dey fight me, dey advise me
you’re just a spark, michael jackson

omo la bouncing
wetin be question wey you come dey ask me
i don’t know what you mean
how could you do this to me yeah

o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o
my baby o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o
o dun mi o, o dun mi o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...