lareez - better dey come lyrics
my first girl in ikorodu
i was so in love and my head mezebu yehyeheyeh
was so sure i was doing the right thing
even friends dem a yarn me strong thing
but me no dey care wetin dem dey do oooo
e never hapun e no mean say it’s over
baby leave me she go follow producer
judas dey everywhere, omo dem no dey loyal
put your hopes on god and call on jehovah
omo better dey come uhhhh
yelele, better dey come uhhh
hope day you never give up, better dey come uhhhh
yeheye eeh
hmmmmmm
my mama tell me say e
always put your trust in god
never look down on jehovah
you can make it if you try
i just wanna see you shine
toba r’ode tete wale
ranti omo eni ti wo n se
omo mi take it o
never lose your focus till you make it o yeah yeah
so keep on believing
and don’t be deceived
i say, i say better dey come o
yehlele i say better dey come ooooo
yeah e
better dey come o, better dey come
(make i hear)
Random Lyrics
- egreen - 4 secondi lyrics
- kashka - float away lyrics
- candlemass - black trinity lyrics
- nixen - dødens venteværelse lyrics
- maypine - fix you lyrics
- kool john - no chill lyrics
- the blood arm - accidental soul lyrics
- daveythegreat - aura lyrics
- snowblink - returning current lyrics
- duskmourn - crowned in flame lyrics