
lasmid & tml vibez - ghana jollof lyrics
jọ, woju mi my baby
fe mano na menfe wo bi
fe mano na menfe wo bi baby
jọ, woju mi my baby
fe mano na menfe wo bi
fe mano na menfe wo bi baby
amina oh oh
elẹ ma sọ pe o to o
shawty make we fire go oh
you dey burst my bolo
make we fire go oh khadija oh oh (khadija) dangerous animal (animal)
she dey different caliber oh (caliber)
shawty make we carry go oh
make we carry go
this your bikini (odo)
e dey k!ll dem (bobo)
twist your body like (wowo)
o dun ghanian (jollof)
this your bikini (odo)
e dey k!ll dem (bobo)
twist your body like (wowo)
o dun nigerian (jollof)
jo, woju mi my baby
fe mano na menfe wo bi
fe mano na menfe wo bi baby
jọ, woju mi my baby
fe mano na menfe wo bi
fe mano na menfe wo bi baby
if them say i dey use you dey play na lie
if i lie to you i swear to god na die
fine girl me i no dey kiss and tell akai
h+llo i want chop wetin your mama dash you
girl i was a k!ller when i saw you with my eyes
closed and my mind opened in the sky
you covered all of the darkness with your light
for me that be why i say i no fit leave you
khadijah oh
woso ma me na nne mene wo 00
pu wo to ma me ma me ndi wo o0 mmm
make we carry go o make we carry go oo
this your bikini (odo)
e dey k!ll dem (bobo)
twist your body like (wowo)
o dun ghanian (jollof)
this your bikini (odo)
e dey k!ll dem (bobo)
twist your body like (wowo)
o dun nigerian (jollof)
jo, woju mi my baby
fe mano na menfe wo bi
fe mano na menfe wo bi baby
jọ, woju mi my baby
fe mano na menfe wo bi
fe mano na menfe wo bi baby
Random Lyrics
- maimie (jpn) - i'm a cutie zombie hunter lyrics
- irokkout - mind lyrics
- 月刊少年アイロニー (monthly shounen irony) - 17才 (17-sai) lyrics
- leon ware - holiday lyrics
- vandal boogie - te confieso lyrics
- the guardians - i need you lyrics
- mayan music - trop réel lyrics
- gabzy - after summer lyrics
- xzay - made it this far lyrics
- tammy campbell brooks - purpose on fiyah lyrics