lawd inna works - e dey scare lyrics
e dey scare me
yeah yeah yeah oh yeah
oh
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dеy count my paper
so fire burn all the hatеrs
fire burn all the haters
cos the money i get, get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…..
my own future dey scare me
more dollars pounds sterling
i see god wey he bless me
i no dey care what you tell me
i no dey care if you dare me
celebration , pop champaigne
no joke for this side yeah
you know its all about the money
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dey count my paper
so fire burn all the haters
fire burn all the haters
future brighter than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style
whole a dem copy my style
future bright than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style suh
none a dem can stop my shine
cos the money i get , get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…….
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
Random Lyrics
- andrulas - 1.1 vida colorida lyrics
 - moa (kor) - butterfly alarm lyrics
 - ewy - are you there? lyrics
 - la xinni - quiero verte lyrics
 - paddy keyes - tomorrow lyrics
 - хоуп (yovng hope) & supa skkinny - losing myself lyrics
 - ken$hidaraccy - bro you're spaced out and you good ! lyrics
 - rafael garibaldi - ana lyrics
 - screvmz - look n my eyez lyrics
 - romantične boje - jesenje magle lyrics