
laycon - narcos lyrics
hey
it’s conny sir
yusuf re baba o
if you no go love me lemme know
so fun mi, lemme know uh
shey you see me on stage for the show oo
a shutdown is a shutdown
i perform finish, uhn
girls won fe telemi lole ooo
omo pupa, omo dudu, gbogbo won
i perform finish
boys dem dey throw me twale
chorus: yusufkanbai
caliente
that’s what they call me in the area oo
cause i don tey
this what they know me for in the area oo
amarachi oya go down for me
busayo oya go down for me
you know say otalenu gan o
you know say opolipopo lipolipopo o
rap 1: laycon
see me i’m known as the big bad wolf
every song dope, call me don pablo
si patron
in havana the underground blows
every one know say i always get flows
over floating
see i no dey really blow my trumpet
na judgement day cruise, girls dey blow my trumpet
i dey pepper with the goals call me hot shot
they connecting with the lines shey na hotspot
i don’t connect with any kind, only airdrop
all i do is win see na only girls i don lost
but the way e be sha, your senorita
when she my moves, her body lose like my temper
chorus: yusufkanbai
caliente
that’s what they call me in the area oo
cause i don tey
this what they know me for in the area oo
amarachi oya go down for me
busayo oya go down for me
you know say otalenu gan o
you know say opolipopo lipolipopo o
rap 2: laycon
every where dey buzz when i step on stage
price tag is heavy go and check the rate
they say i make it look eazy e with every bar
but i swear every bar is a heavy bar
make i let them ladies chop work
time is money and i no dey stop watch
now they see the boy they wanna come forth
leemao, now they wanna narcos
yusufkanbai:
when you see me with the crew
you don’t know what to do
and you wan famz and e too sure for me
baby you know what to do
when i pull up with the crew
and you wan chill and you too dey forming
say we dope like pablo
pablooo pablo
na why dem wan narcos
narcos narcos
chorus: yusufkanbai
caliente
that’s what they call me in the area oo
cause i don tey
this what they know me for in the area oo
amarachi oya go down for me
busayo oya go down for me
you know say otalenu gan o
you know say opolipopo lipolipopo o
Random Lyrics
- samantha barrón - dibújame lyrics
- officialarks - hate me lyrics
- myla lone - mi control lyrics
- phuong dung - đêm nay ai đưa em về lyrics
- tom izzi - #musicaencasa [cap 3]: x (tom izzi x ana beatriz) lyrics
- andien - jendela waktu lyrics
- kovács kati - tanítsd meg a gyerekeket lyrics
- kurt hugo schneider - (you make me feel like) a natural woman lyrics
- tyrone the big ass nigga - mined lyrics
- dr xolly(bwana harusi) - chuku lyrics