lazbizi - tsunami lyrics
sister go down
no go dey dull yourself
don’t let it get too late
the gbedu don dey hot for cooler
broke down go down
no go dey dull yourself
don’t let it get too late
the gbedu don dey hot for cooler
sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
oya baby sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
kpo that girl kpo that girl
ibu nwa onye bia ibu nwa onye
kpo that girl si ya na muna kpo ya
bia now ibu nwa onye bia ibu nwa onye
let’s go
am feeling this am feeling tsuna
tsunami wey you give me so
i think that something different
i think that something special
am feeling tsuna
tsunami wey you give me so
i think that something different
i think that something nice
i know you love it you like it
i go take you straight to the market
you go buy swear you go buy times two
sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
oya baby sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
kpo that girl kpo that girl
ibu nwa onye bia ibu nwa onye
kpo that girl si ya na muna kpo ya
bia now ibu nwa onye bia ibu nwa onye
let’s go
everyday money calling
see the girls say dem che che
see my money is kpe kpe
e go fall on you like tsunami
victoria your bottom dey k!ll area
victoria na you i want to marry ah
(boomba)
whine your body girl i get the money
when you hear the gbedu
make you shake your body o
whine your body girl i get the money
girl i get the money to make you gbe
sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
oya baby sumo sumo mi
come fidi tsuna tsunami eh
kpo that girl kpo that girl
ibu nwa onye bia ibu nwa onye
kpo that girl si ya na muna kpo ya
bia now ibu nwa onye bia ibu nwa onye
Random Lyrics
- btd jay - heart bleeding lyrics
- lala lala - fantasy movie lyrics
- sexy zone - unreality lyrics
- full of fancy - hot tub lyrics
- salil kulkarni feat. sandeep khare - na manjur lyrics
- kid stoner - saturday lyrics
- patrik jean - lean on me lyrics
- k camp - nobody cares (freestyle) lyrics
- jay rizuri - rising up lyrics
- лил сиф (lil sif) - устал (tired) lyrics