legendury beatz - so rire lyrics
verse 1: simi
for the people, dem love me
for the people, they got me
i see the way you support me
am thankful ah ah
everyday i dey work o, make i no disappoint o
cos all you need is the love oh, am grateful lord ahah
abi you no know oh, iya o le ri mi oh
mo yin oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
chrous: simi
i don make am oh, the hustle don pay now oh
for where i dey now, bad belle no dey see me ah ah
i don make am o, dem know my name now oh
god answer my prayer, see bad belle no dey see me now
oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
oh, oh, mo so ri re o
verse 2: simi
this hustle wey i dey hustle, mama please say a prayer for me
so i can totally spoil you, shower you with the finest things
euro abi na dollar, oya take you no go suffer
adura tigba, adura ama gba lo ‘o
some people don’t know, iya o le ri mi oh
mo yin oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah
chrous: simi
i don make am oh, the hustle don pay now oh
for where i dey now, bad belle no dey see me ah ah
i don make am o, dem know my name now oh
god answer my prayer, see bad belle no dey see me now
oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
oh, oh, oh, oh, mo so ri re o
oh, oh, mo so ri re o
Random Lyrics
- nascar aloe - warning lyrics
- 馮提莫 (feng timo) - 邊走邊愛(walk and love) lyrics
- lost society - brewtal awakening lyrics
- st x liam - get it on lyrics
- shy’m - puisque lyrics
- ashley ninelives - hazybrained lyrics
- rauf & faik - не так красива (not so beautiful) lyrics
- naiim - ghost lyrics
- lucas charlie rose - #nodaysoff lyrics
- let you ride on my bike - varsity gang lyrics