
legistic - everywhere go good lyrics
[intro]
it’s your boy legistic
[chorus]
i dey wait for the day everywhere go good
i don tire to soak garri, sometimes i chew
everything hard, tears dey drop on my shoe
which day this gbege go end? i’m doomed
[verse 1]
ah ah ah ah ah ah ah ah, i laugh but…
my brother, this one pain me, i feel am too
my sister, my friend, i wan talk, but to who?
how i feel inside, only me know if na true
my mind filled with pain, just be like bruise
i know say e go be, because i can’t lose
nothing to chop, nothing dey for soup
i wan dey feel alright every day on top cruise
giving them rеason not to think, not to rest — make them find thеir rest
eye wey don see 99 no dey fear make e see 100
[chorus]
i dey wait for the day everywhere go good
i don tire to soak garri, sometimes i chew
everything hard, tears dey drop on my shoe
which day this gbege go end? i’m doomed
[verse 2]
me i know say i dope like crack
i dey ginger myself, i know say i get talent
suffer suffer no good, i no fit die
i can’t come and k!ll myself
even if e be like… make dem try
dem no fit quench my light
i believe i’ll be a star, i’m gonna shine
i’m gonna shine so bright
i don tire for this life, i con dey think
dey think of how to think
nnwamma udo di, ogadigide — wetin go be, go be
skrrrrrr!
agunwa wa wa
hey!
[chorus]
i dey wait for the day everywhere go good
i don tire to soak garri, sometimes i chew
everything hard, tears dey drop on my shoe
which day this gbege go end? i’m doomed
[outro]
it’s your boy legistic
aka agunwa wa wa one
ta lo se beat, sound wizard
Random Lyrics
- jo wyatt - in memory of a happy day in february by anne bronte lyrics
- neardeathstate - делирий (delirium) lyrics
- hacı nazim - sarı gəlin (live) lyrics
- nicoisnxxt - genocide with [official] lyrics
- trenchbaby 67 - baby drac was cryin’ lyrics
- ftos twan & babytron - drug abuse lyrics
- big james barrett & the golden jubilees - use me lord lyrics
- bizzy (pop) - i really like this part lyrics
- silidem - бобик мы полетим на марс (bobik, we'll fly to mars) lyrics
- violet harlot - dyson lyrics