![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
lifetime records present osezua - pretty face lyrics
i know you looking so beautiful tonight
na wetin doctor recommend for my sight
baby smile to my pretty face
hold my hands make we run the race
i broke so many heart to dey here with you
plenty people need me but i dey here for you
baby smile to my pretty face
hold my hand make we run the race
you can tell me that you love me
but that is good enough for a beautiful start
right now i don’t mind if you fit hold me
do me things wey go make me feel like a star
i never chop and i no dey hungry too
cause every moment with you is beautiful
baby smile to my pretty face
hold my hands make we run the race
the rhythm you play through every lines
make me dey thankful baby sey you be mine
baby smile to my pretty face
hold my hands make we run the race
you can tell me that you love me
but that is good enough for a beautiful start
right now i don’t mind if you fit hold me
do me things wey go make me feel like a star
you can tell me that you love me
but that is good enough for a beautiful start
right now i don’t mind if you fit hold me
do me things wey go make me feel like a star
the rhythm you play through every lines
make me dey thankful baby say you be mine
baby smile to my pretty face
hold my hand make we run the race.
Random Lyrics
- koragem - tempo contado lyrics
- lenni-kim - when the party's over lyrics
- izzie gibbs - out lyrics
- rosalvo & mi5ta - run it up lyrics
- mayh3mp - pick yr potion lyrics
- the highwaymen (folk) - the old maid's song lyrics
- oyabun - silent hill lyrics
- tabot, the tarant - drift off lyrics
- landstrip chip - lights on lyrics
- rjldiablo - skaij@xon lyrics