lil kesh - life of a star lyrics
pheelz mr. producer oh oh oh oh oh
yeah!!
if i start to yan you… if i start to yan you how the thing dey go
and if you’re feelin what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
but imma keep on marching and go with the flow
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke, omo no be joke
ha! i remember then when i use to crave the fame
dey happy like pikin wey dem buy new game
only if i knew the price that i have to pay
that the people will forget we are still the same
i may be looking fly
but my pocket dry
but the boys don’t care
you gas give them bar
shebi you be kesh
and you drive a benz
abeg drop something now
make we flex
and sometimes i am backstage
feeling down cos i kinda had a bad day
and i still turn up when i climb stage
it’s the life of a star what will i say
what will i say.
woo igbamii o re body o
but the fans still wanna take a selfie o
most of y’all don’t know what we go through
its the life of a star what will i do
what will i do… if i start to yan you…
if i start to yan you how the thing dey go
and you’re feeling what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
but imma keep on marching and go with the flow
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke
omo no be joke oh oh oh oh oh
mo fe dogun mo fe dogbon
mo fe dolokiki laye
i no know say it takes a lot to be a star
them no tell me
say e no easy o
them go vex you for social network
because you be star you no fit respond
won ti gbagbe pe me self be human being oo
them no tell me, say e no easy o
if i start to tell you how the thing dey go
you go feel what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
imma keep on marching and go with the flow
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke
omo no be joke oh
ha! shebi na me wan blow
shebi i want the dough
but the price i pay
omo no be joke
omo no be joke oh oh oh oh oh oh
if i start to tell you how the thing dey go
you go feel what i’m feeling in ma soul
i live the life of a star
omo ko easy rara
imma keep on marching and go with the flow
Random Lyrics
- гражданская оборона - про дурочка lyrics
- altimet - kotarayaku ii lyrics
- elzhi - february lyrics
- anette askvik - the bird song lyrics
- wyclef jean - my girl lyrics
- noémie wolfs - burning lyrics
- jesus!gemeinde rinteln - macht bahn! lyrics
- j metro - bodyguard lyrics
- pop javali - disillusions of mind lyrics
- אביה שושני - כשאתה כאן (הכוכב הבא 2) lyrics