
lil kesh - overflow lyrics
a le wi le se a le se le wi
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d+mn too much (omo it’s plenty gan+gan)
calculator no fit calculate omo na calculus (culus)
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go ovеrflow
you sef go dengo po oo
you can go from a bungalow to buying your mama a house
from kobo kobo to stacking up dollar and pounds
from moluе molue to a g wagon
as you can see now i dey ball pass lebron
so tell me why i no go denge po
na the blessing dey make me nene po
na every day now i dey fresh like today’s bread
if god tell you say e dey for you (e dey there)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
o fa mi lowo soke now i’m on top (on top)
o fa mi lowo soke mo de jelo o (jelo o)
mo gbemi soke ga ju gbogbo aiye lo o (aiye lo o)
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni baba
he’ll do what he says he will do
so ye ma fo ya padi mi ye ma very
a le se le wi ni
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
oh i cannot tell it all
all the blessings wey dey come my way
omo it’s d+mn too much (it is d+mn too much)
calculator no fit calculate omo na calculus
and that is how you go from being a bariga boy to being fabulous
ahn ahn ahn
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
a le se le wi ni
ouu ouu ouu
your cup go overflow
you sef go dengo po oo
Random Lyrics
- manel soares - és tu lyrics
- wildrussianboy - хочу уйти / want to leave lyrics
- jeff dewsnup - movies lyrics
- i'm geist, decayinganyways & tnvr - russian roulette lyrics
- giriboy (기리보이) - lovesong freestyle lyrics
- phobu - patek lyrics
- grotti008 - 20 róży lyrics
- l. a. witch - lost at sea lyrics
- スピッツ (spitz) - スカーレット (scarlet) lyrics
- joão braga - há uma palavra perdida lyrics