lil5ive - 1942 lyrics
uhn uhn uhn
baddeltaboi wetin dey dey dey
life is for the living
pass me that hennessy o
i no go let no man deceive me
i no be jjc o
spread my wings and feel the breeze
protect my energy o
so many things wey i no wan see
na why my eye dirty o
pass me the 1942
do me like juju
ori mi mu mu
i need the 1942
do me like juju
follow me groove grove
i need the 1942
do me like juju
ori mi mu mu
i need e 1942
do me like juju
allow me groovе grove
everyday evеryday man dey hustle
everyday everyday man dey grind
everyday man dem ah sleep at night
everyday some man dem nah open eye
as you dey move make u dey gbolongo for one side
as you dey move as you dey move make u dey kpolongo for one side
i call e my paddy o my paddy o say make we go outside
he call fine shawty o to call her squadi o omo
say make we go one side
na so we begin jolly o omo see jolly o
we get only one life
person no go carry money o no fit carry money o hmm to the other side
abi e get e governor or senator abi e get e somebody when get money still no die
me i need e funke and tolani tell em make dem holla me
tell em make dem meet me outside
say me i no go let n0body bother me
body no go tire me i go dey live my life
say me i go dey sing all my melody
let the money follow me i go dey live my life life
uhnn uhnn uhn uhnnn
pass me the 1942
do me like juju
ori mi mu mu
i need the 1942
do me like juju
follow me groove grove
i need the 1942
do me like juju
ori mi mu mu
i need e 1942
do me like juju
allow me groove grove
Random Lyrics
- spirits birthday - after class lyrics
- e.r. visit - wind through the trees lyrics
- pentagram (tur) - no one wins the fight (akustik) lyrics
- tasteful substance - fell out lyrics
- ben reilly - hero complex! lyrics
- pasher_1 - hoe lyrics
- briar harvell - me, jesus, and my ford ranger lyrics
- the neon circuit - dead or alive lyrics
- dani kiyoko - real one lyrics
- idealina - прабачэнне (forgiveness) (outro) lyrics