azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lilcodex - para mode lyrics

Loading...

koredstar (yo)
omo i don para you dey test me
soft life steady oya no dey stress me
big dream lo omo dem dey test me
wahala no dey na cruise i dey flex with
ah ah ah ah
aza full i dey wire for leasure oh
no dey form no be pressure oh
na the vibes i dey scatter the measure oh
no cap i dey ball for the pressure oo (pressure)
oversea dem don know my sound
from ojuelegba go striate to the town
she see me she dey whine say na crown
opo gan even haters dey moves
lowkey moves i dey party all night
{?]
she dey call me abga baller ah ah
anywhere i enter make e shut down
koredstar bust their mendullar (mendullar)
owo lon she i dey spend clean
{?}
sapa far e no dey near my skin
mon gbona ooo
my vibes dey gbem gbem gbem gbem
no dull me i dey shine like blink blink blink
money long no need to take am
if you no sabi just take time
i dey flex no dey check my time
mon gbona i dey shine no dime
steady on top {?}
all this hater go see me win
life is a movie am the main scene



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...