![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
live size teddy - love in all its glory lyrics
you heard it all before
all those empty, broken promises
no make you send any man again
i don come to the rescue
just because the boyz dem don lie to you tire
no mean say everyone go lie to you
e fit make you lose the one that was meant for you
love is a beautiful thing
this love wey i get for you dey unconditional
the kind love wey bind all virtues in perfect unity
make i show you love in all its glory oh yo yo
asanwa e di uto (uh uh)
i go show you love in all its glory oh yo yo
n0body will love you like i will baby
i go show you love in all its glory
i be the right person for you
you just dey look in wrong places
he don tey wey i dey feel like this
i dey hope make you see right through me
na my shoulder you dey lean on
when they leave you for kolobo
i no go make my decisions on my own (on my own)
na me and you go run am o
i no fit let you handle all of your problem by yourself
na me and you go run am o
make i show you love in all its glory oh yo yo
asanwa e di uto (uh uh)
i go show you love in all its glory oh yo yo
n0body will love you like i will baby
i go show you love in all its glory
asanwa e di utó
kam yetugi ife icho
asanwa e di utó
baby, ifunanya
asanwa e di utó
kam yetugi ife icho
asanwa e di utó
baby, ifunanya
everything i say i go do, i go do (na hin i go do o)
all the promises i made to you, na hin i go keep (na hin i go keep o)
forgive you when you fall short
lift you up when you dey down
dey by your side when you need someone to hold
trust you without wavering
make i show you love in all its glory oh yo yo
asanwa e di uto (uh uh)
i go show you love in all its glory oh yo yo
n0body will love you like i will baby
i go show you love in all its glory
asanwa e di utó
kam yetugi ife icho
asanwa e di utó
baby, ifunanya
asanwa e di utó
kam yetugi ife icho
asanwa e di utó
baby, ifunanya
Random Lyrics
- laro (uk) - he'll never listen lyrics
- thee mvps - hej daw lyrics
- kysha e mine, stefan baby & fidelisx - verão lyrics
- stem of a demon - die today lyrics
- skorchamenza - dress down honey lyrics
- adrien nunez - all i ever do lyrics
- jidki stul - соситибар (socitybar) lyrics
- sunshine christo - feel the real lyrics
- odds - write it in lightning lyrics
- deadmall - gasoline lyrics