
livet - ewo lyrics
verse 1
you ask for one, i made it two
you made me do the things i no dey do
wetin wey you talk wey i no do
but you choose to leave me for another dude
now i dey tell your friends
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave mе alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will havе trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
verse 2
wetin i do
why the balablue
since you no gree tell me
how i go know my lapses
oh baby
chidima the ask me kibahiba
but i told her you left me
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave me alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will have trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
Random Lyrics
- mark trammell trio - i have a heavenly father lyrics
- logan posthumous - (3p80ŋ) (p͛ꝓꝑating) preproperating lyrics
- st graal - resto basket lyrics
- elxi - forget about me lyrics
- juan pablo zola - me vas a extrañar lyrics
- jali (uk) - bag gettuh lyrics
- cláudia canção - conversão lyrics
- овсянкин (ovsyankin) - intro lyrics
- fiyablasta - foreign lyrics
- roya - irəvanda xal qalmadı lyrics