logik tha pro - sapa lemme lyrics
Loading...
[intro: logik tha pro]
i don plan say i go do detty christmas
but as i check my opay then i smile (hmm, that’s okay)
it’s gonna be a detty christmas (ohh)
[chorus]
sapa (sapa)
leave me alone
i just want to dey on my own, abeg
is it too much to ask abeg ohh
[verse]
as i check my balance wan hold me for neck
wan hold me for neck
wan hold me for neck
if i no fit catch my breath, now then i for go (then i for go, then i for go)
[chorus]
sapa (sapa)
leave me alone
i just want to dey on my own, abeg
is it too much to ask abeg ohh
[outro]
{?] account balance wan hold me for neck (hmm, jesus)
me wey plan to dey ball like party be g
Random Lyrics
- hina terasaki - illusion lyrics
- nadson o ferinha - maquiagem lyrics
- asher finlon - bmn lyrics
- joão couto - foragido lyrics
- hendersin - crazy in love lyrics
- souffrance - fuck them lyrics
- drakmoney - attack demon lyrics
- muze sikk - life is a trip lyrics
- angels in the trap, ☆akinoasa & akorie - learning to live and let it go lyrics
- the disagreement - re-join the pack lyrics