
lojay - suru lyrics
[verse]
galore galore
kasamase galore
alujo dey my melody
na why dem show me love
puro puro
padi wan gan puro
dey form like say den innocent
i no say all na work
[pre+chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
[verse]
i get many things way i dey face
e no dey show for face
i get many things wey i dey face
problem full my head like head of state
e no dey show for face
i get many things wey i dey chase
[pre+chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
Random Lyrics
- marie-lynn hammond - distant early warning line lyrics
- ziller - carnage lyrics
- serchito trambotiko - sintigo lyrics
- rhymastic - thì sao? lyrics
- julie ragbeer - end of times lyrics
- malivoy - dupla doza lyrics
- quiet houses - i know how to dream lyrics
- megan moroney - break it right back - live lyrics
- common jack - on my mind lyrics
- jeri (no) - lags/lægs lyrics