londonal - prodigal son lyrics
londonal
i no b prodigal son,oun tímaje nimò n′baká
na why i commot trenches,e no easy for my papa
i gotta hustle for myself cos,míolènikontímon’sabá
people wey suppose to help,gbogbowon tikálá
i no b prodigal son(emákàmímówon)
i no b prodigal son(emákàmímówon mò n′ké ooo)
i no b prodigal son(emákàmímówon mò n’ké tonton)
i no b prodigal son(ema kami mo won)
see
normally pessin dey tire, but devil na liar
the life am f+cking into no be wetin i desire
lójú yín mo ti high,but mentally am higher
wèrèy tí mummy fi pàsón yo n’kékeré kù sáyà
thinking about the good old days when i was happy
cracking jokes at night with mummy if not with my daddy
but suddenly,living became surviving
how everything happened to me just con be like magic
at a point i was lonely and left by myself
i represent the proff with no books in my shelf
couldn′t sleep at night,tacenda dreams in my head
losing myself already instrumental na the med
whenever i feel like stopping,then i reason why i started
àwon ibi tíoda tímodé kò w′emi noh kin yabè
shebi na this hustle mo r’awon n+gga tó ralè
timbá rónti ilé tí moti wá okòn mi òkin n′balè
i no b prodigal son,oun tímaje nimò n’baká
na why i commot trenches,e no easy for my papa
i gotta hustle for myself cos,míolènikon tímo n′sabá
people wey suppose to help,gbogbowon tikálá
i no b prodigal son(emákàmí mówon)
i no b prodigal son(emákàmí mówon mò n’ké ooo)
i no b prodigal son (emákàmí mówon mò n′ké tonton)
i no be prodigal son (emakami mówon)
Random Lyrics
- sadeeptha gunawardana - piyumanthiye lyrics
- vul - checklist lyrics
- bhs svve - bustdown011 lyrics
- shyz, sonya blade, bezhimbo & mac-11 - mafia lyrics
- twin (the goat) - posted up lyrics
- sparrow mutant - look out lyrics
- jovana tipšin - izveštaj lyrics
- jacoténe - don't let him say goodbye (demo) lyrics
- lonewolf - wrath of succubus lyrics
- zero people - отпусти меня (фото №7) (let me go (photo №7)) lyrics